lirik lagu jabanero - ndoli
mmmm jaba neroo
mmmm hmm yeah eh
instead of complain figure it out
i get migraine abeg no shout
i want to gather plenty money in my account
i no wan hear say later
i no make my family proud (never)
is it because of all the money that i’m chasing
i thank god for the little that i’m making
if you give you will receive
every day is not for the taking
no be everyday dem dey chop rice
no be every sunday be christmas
ehhh ohh oh
ndoli ndoli uwa bu ndoli ndoli
ehh mmm mm eh
ndoli ndoli uwa bu ndoli ndoli ehhmm
but but but but
ka ma nga anwu, ma doli wa
ka ma nga anwu, ka m ndoli wa
is okay kam ndoli wa
hapum like that ka m ndoli wa
ka ma nga anwu, ma doli wa
ka ma nga anwu, ka m ndoli wa
is okay kam ndoli wa
ngwa hapum like that ka m ndoli wa
you want to know
but you act like
you don’t want to know how to know
i promise i go dey follow u dey go
but i no go follow u go down below
ife nwoke bu n’obi
okwa ya meluya nwoke
nwoke adighi ekwu oke okwu
mberede ke eji ama dike
ndoli ndoli uwa bu ndoli ndoli
ehan mmm mm eh
ka ma nga anwu, ma doli wa
ka ma nga anwu, ka m ndoli wa
is okay kam ndoli wa
hapum like that ka m ndoli wa
ka ma nga anwu, ma doli wa
ka ma nga anwu, ka m ndoli wa
is okay kam ndoli wa
ngwa hapum like that ka m ndoli wa
ndoli ndoli
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu daniel snacks - bored (the idea)
- lirik lagu sarah nathalié - saccharine
- lirik lagu ugly valentine - a letter
- lirik lagu calboy - ten toes down
- lirik lagu amenra (cor) - de evenmens
- lirik lagu the meat purveyors - hot blooded
- lirik lagu звери (zveri) - мы ждём перемен (we are waiting for changes)
- lirik lagu esprit d'air - nebulae
- lirik lagu oh hey jb. - 5 minutes
- lirik lagu anh thư (vnm) - với anh em là gì