lirik lagu itz aliases - dey go
verse
oh lord have mercy
ar don facing boku things wey me eye nor fit to speak
to speak! to speak!
now me i dey pray
wance the god wey gee u dey go must b~tter me yone bread
yone bread ! yone bread!
pre chorus
me ar dey sing ar dey magigi
ar get the sweet voice n the melody
nothing wey fit to discourage me
enemies sef nor fit to see me x 2
chorus
now look me dey go
steady dey go
x2
pre chorus
person wey be don pursue comot oh
dey call me say say make ar come oh
buh me ar nor go ever return oh ohhhh
x2
2nd verse
story too long make i cut am short
no money for stock ar go buy junks
if tp nor dey ar go use my leg
no calculator ar go use my head
ar dey pray for my mother
ar dey pray for my father
ar dey pray for the people wey dey wish me well
omo if u nor lek me u better go to h~ll
pre chorus
me ar dey sing ar dey magigi
ar get the sweet voice n the melody
nothing wey fit to discourage me
enemies sef nor fit to see me x 2
chorus
now look me dey go
steady dey go
x2
pre chorus
person wey be don pursue comot oh ezykowazy on the beat
dey call me say say make ar come oh
buh me ar nor go ever return oh ohhhh
x2
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu yng hstlr - friends
- lirik lagu desire - im back!
- lirik lagu cbw, slowez, sztoss & malybartek64 - ile łez?
- lirik lagu godwin golloso - lily
- lirik lagu rheon elbourne - pam pam
- lirik lagu emilie-claire barlow & marc jordan - baby, it's cold outside
- lirik lagu wax tailor - we have lost the way
- lirik lagu cøldsky - no mercy
- lirik lagu cet - today
- lirik lagu smosh - we're not gonna laugh (finale)