lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu invermon - trabvye.

Loading...

yeah, yeah, yeah
i say, padi mi, sho fu mi shayo lọ?
me, i can’t drive when the shayo dey corner
i carry my stress with the shayo, gan
me, i no gbadu the girl for the corner

i no dey do ride or die for here
only wan high all night for here
only wan puff, i fly for here
na sky, forget. walahi, no care

i no send who got the juice, my guy
your fine face no clear the cruise, my shawty
mandem confirm the truth, my guy
if i back one, they come in twos, abobi (ahh)
really wan rest my mind
i really can’t stress, walahi
can’t stress my mind
really want peace of mind
i really want me some~

my shayo need trabaye~aye~aye ooo ye!
i no dey find wetin go make me shalaye, aye aye ooo ye!
only one bulb and the stressing far away
away fire… away fire
the stressing far away, away fire…
away, away, away, away
really want peace of mind
i really want peace of mind
me, i stay far from wetin go stress my mind
nothing wey go stress my mind, yeah
off the pills and i’m feeling better
told my guys~ told them to get together
bars on bars, e go burst your speakers
e go burst your speakers, yeah

staying in my prime just to see my better
won’t get to me even though you use your jaga
i know my lane when i’m high on lager
stay on your lane, please don’t come nearer
things in rear seems far but closer
road to fame is around the corner
won’t back down, no, i do it harder
yeah, i’m going harder; my shayo need~

trabaye~aye~aye ooo ye!
i no dey find wetin go make me shalaye, aye aye ooo ye!
only one bulb and the stressing far away
away fire… away fire
the stressing far away, away fire…
away, away, away; my shayo need~

trabaye~aye~aye ooo ye!
i no dey find wetin go make me shalaye, aye aye ooo ye!
only one bulb and the stressing far away
away fire… away fire
the stressing far away, away fire…
away, away, away, away
(padi mi, sho fu mi shayo… shayo… shayo)
(padi mi, sho fu mi shayo… shayo… shayo)
(padi mi, sho fu mi shayo… shayo… shayo)
(padi mi, sho fu mi shayo… shayo… shayo)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...