lirik lagu idowu eyin - jesus oga nla
Loading...
water you turned into wine o
you opened the ears of the deaf o
even the lame waka like soldier o
by the power of your wonders
woman with issue of blood nko
sebi by your power blood dry
even the harlot wry dem wan kill
you forgive am she kan find your mercy
jesus jesus jesus oga nla
oga wonder working miracle mover o
omalicha alpha omega arugbo ojo
arugbo ojo oba to ngbe bi giga o
onyedikagi chukwu olorun ayo mi o
only you alone i will serve o
i kan dey find a man like you o
i waka tire baba i no come find o
oga jesus no one like you o
ezendi eze chukwu onyekeluwa o
i will serve o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu edith márquez - versión ranchera
- lirik lagu kama - lettera dal mio mulino
- lirik lagu in urgency - for me
- lirik lagu lewis raye - by your side
- lirik lagu mor ve ötesi - melekler ölmez
- lirik lagu juelz santana - ol thang back
- lirik lagu schote - schuss
- lirik lagu youngswae - all i want(intro)
- lirik lagu black lion genocide - break your arm
- lirik lagu elisa - time to say goodbye