lirik lagu idodo - fire down
oya love me jeje, love me tender
(idodo)
omoge, omega, love me jeje, love me tender
oh baby bounce it o
you know the things you carry for body fit to make me go insane
me no be catechist o
take my body and my soul, turn me sinner to born again
baby you can have it o
the money for my pocket, my wallet baby carry go
i sacrifice it o
everything wey i get na for you baby
omoge, why you do me so
oh, baby
fire fire, baby, firе down
body so fine be like carnival
ain’t n0body baddеr, you are badder than
mhmm
oh, baby
fire fire, baby fire down
girl, you don lock me like criminal
ain’t n0body badder, you are badder than
stand fit, you gat the stamina
oya take am easy, màló pà mi now
you can have it, my shakabula
fire all dem n~ggas for your cardinal
ikebe supa mi, ma lo pàriwò
ebelebe, for your matter me i don dey sing
osadebe, this kind love me i never see
wà kilòdè, make we dey dey dey
my baby
fire fire, baby fire down
body so fine like carnival
ain’t n0body badder, you are badder than (yeah yeah)
oh baby
fire fire, baby fire down
girl you don lock me like criminal
ain’t n0body badder, you are badder than
i say love me jeje, love me tender
omoge love me jeje, love me tender o
ebelebe omo to dun, love me jeje
omo to dun, love me tender
omoge, love me jeje, love me tender o
ki lo wa de oo, why you do me so
fire fire, baby fire down
body so fine like carnival
ain’t n0body badder, you are badder than
mhmm
oh baby
fire fire, baby fire down
girl you don lock me like criminal
ain’t n0body badder, you are badder than
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu bokka (rou) - același eu
- lirik lagu aden (kor) & wr (우림) (kor) - dream land
- lirik lagu seven lions - breaking me
- lirik lagu ada rook - misery hunger (shame)
- lirik lagu retz hbb - pain (exl1)
- lirik lagu lilksosa - auntie house
- lirik lagu youngqueenz, n.o.l.y (hkg) & floyd cheung - 藍蓮花 le lotus bleu freestyle
- lirik lagu tiem (irn) & sepehr khalse - keshavarza
- lirik lagu mr.chichi - christmas song
- lirik lagu mistvale - bed rotting on a friday (feat. kaysnoto)