lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ice prince - untitled

Loading...

[intro]
(wack~ass rappers)
(broke~ass rappers)
(i’m finna go get my scissors)
(i’m finna cut all y’all n~ggas)
(wack~ass rappers)
(slow~ass rappers)
(broke~ass rappers)
(y’all n~ggas ain’t got no manners)

[chorus: ice prince]
as you see me so
i swear, i no dey lack
i no dey lack, i no dey lack
all my goons for my street, dem get my back
dem get my back, that’s a fact
see my jeans get money
e no dey slack, i no dey slack
i no dey slack, never that
all these rappers wey dey talk
i know they wack
i know they~ (uh)

[verse 1: ice prince & odumodublvck]
make i talk
abi make i brush
all these girls the way they looking at me
come dey makе a n~gga wanna blush
they cannot be like us
n0body frеsh like us (nah)
n~ggas wanna act so tough over here
i cut off their whole dreadlocks (pow~pow)
back in the booth with my abj rapstars
and we dey blow every last card
always on the road like lastma
giddem them the smoke
i k!ll ’em with asthma
shey you dey see all the flex
shey you dey see all the carats wey dey for the neck
i be like kala, i no get respect
i be double wahala like konan and krept
bet
girl see ice turn wet (wet)
gave her that d then slept (slept)
me wey don drink all night
but she still wan kiss with ma morning breath (sheesh)
i feel like boarding jet (yeah)
but i go burn my kanaku first (prra)
i’m on my way to your city (odumodublvck)
please, make sure the foreign set
[verse 2: odumodublvck]
because of odumodu dem dey swear affidavit (don)
my haters, they pray, when they see me (girls)
dem boku wallahi (me)
i no dey pay for the p~ssy (alhaji)
throw away money like qatari (habibi)
na wetin she start to call me
i pam kalashin (kpo)
mago mago no dey near me, i’m not a dundee
my money na mint kawai
zamani na hit dole
abj boy in a bit sotey
obi cubana dey follow me eat (boss)
back to the business
back to the pimping
my kala no dey point and miss (swish)
spin that kele for picanto flex am
odumodu squeeze my tits
odumodu l!ck my cl~t
na the same thing i suffer for my mistress cl!ck
all her friends wan nack me (what)
chow me
f~ck me
wanna be my candy

[verse 3: psychoyp]
but i no get plan “b” (yp)
so i stay on my grind just to feed my family
and if they can’t understand me
they go hear am one day, when i enter grammy
they too dey f~ck up
they no dey lock up
they no fit understand my voltage
i told them boy there really i’m a problem
n~gga i been drilling on road since 08′
still a standard guy
if you really wanna talk, we could talk no lie (masun baby ji masun de)
get your ass up and go outside
i told ’em wait for me
i’m in the bank waiting patiently
low~key i used to just f~ck on her friends
but now they just hate on me
i just sit back and let god handle that
in the building i’m throwing a hundred racks
in the section i’m f~cking with you
if i pass you the blunt, then you better just pass it back
f~ck n~gga
[chorus: ice prince]
as you see me so
i swear, i no dey lack
i no dey lack, i no dey lack
all my goons for my street, dem get my back
dem get my back, that’s a fact
see my jeans get money
e no dey slack, i no dey slack
i no dey slack
all these rappers wey dey talk
i know they wack
i know they~


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...