lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu hvntar - dance

Loading...

don!

dear lord
can you hear me?
i’m really trying
what have i become?
i’m burning trees
i hate it too but when i drag it

immediately i soji
my soul isolate my body
spirits dey beckon on me
dem say make i come over

old age don dey catch mummy
and i never fulfill my promise
to make this money
i just wan dey okay

oh oh oh oh oh (oh oh)
i still dey dance (oh i dey dance)
i still dey dance (oh oh oh)
oh oh oh oh oh (oh oh)
i still dey dance (oh oh oh)
i still dey dance (i dey dance)
water full my eyes (i cry)
i still dеy dance (but i dey dance)
i still dеy dance (oh i dey dance)
water full my eyes (oh oh oh)
i still dey dance (oh)
i still dey dance

alihamdulihah for the things wey money no buy
i no wan do bad but i fear i’ll end up broke and all alone
i no wan die alone
this thing is hard no capping

immediately i soji
my soul isolate my body
spirits dey beckon on me
dem say make i come over

old age don dey catch mummy
and i never fulfill my promise
to make this money
i just wan dey okay

oh oh oh oh oh (oh oh)
i still dey dance (oh i dey dance)
i still dey dance (oh oh oh)
oh oh oh oh oh oh (oh oh)
i still dey dance (oh oh oh)
i still dey dance (i dey dance)
water full my eyes (i cry)
i still dey dance (but i dey dance)
i still dey dance (oh i dey dance)
water full my eyes (oh oh oh)
i still dey dance (oh)
i still dey dance


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...