lirik lagu hotkid - my way
they say money can’t buy happiness
but i still wanna get it
i rather cry in a private jet
than to be smiling in a trenches
even the girl wey u love
go follow another man
when there is no money ahh
she gat me worry now
cus only me got me ahh
so, i do my thing my way
mio dele foor laye
n0body go follow me feel my pain
i keep asking
igbawo lowo made
so many opression on instagram
and me i no fit risk my life
cus if person go do ritual
iro ooo…ese kese loma paa
even my n~ggas wey don make am now
if i call on them……dem go fall my hand
and me i no fit reason am
kilode ooo….make we no dey get kwata
cus even the girl wey u love
go follow another man
when there is no money ahh
she get me worry ahh
cus only got me ahh
say ur girlfriend go follow another man
when there is no money ahh
she got me worry ahh
cus only me got me ahhh
so i do my thing my way
mio dele foor laye
n0body go follow me feel my pain
i keep asking
igbawo lowo made
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ynkeumalice - ghoul house (welcome to the haunted house)
- lirik lagu yetii - change 3
- lirik lagu shock withdrawal - constant fear of annihilation
- lirik lagu st. vincent - reckless
- lirik lagu m4vss - condensé (moins2deux #4)
- lirik lagu elly paris - beijam
- lirik lagu dick jr. & the volunteers - i liked you more (when i knew you less)
- lirik lagu the last internationale - baby it's you
- lirik lagu yung seventeen - dark lord (of the fall & magician ellika)
- lirik lagu dxrque - hate