
lirik lagu homeboirhymes - idk (cover) org. wizkid ft. zlantan
[chorus: wizkid]
wan manta and feel alright
ahn~ahn~ahn~ahn~ahn~ahn bae
holla at my gs tonight
sometimes, na so e be sometimes
[covered verse: homeboirhymes]
sometimes i just really wanna stay high
every morning me i try to dey pray hard
me wake up me i pray to jah, bless my soul
let this music thing wey he give me stay track
err
mi onigbanye
all these girls no wan come, no wan reach my end
who wan come see me then when my own baje?
ehn, fola
oya, oya, oya
shey kia kia?
shey je je?
when i put it on a low girl you say “yeah yeah”
no do me smеh smeh
she be 10/10
wanna livе my life and keep it hundred
me i wanna know why you put on repeat
homeboirhymes moti gbe gbe ti gbe
if na song i dey fefe nefe, hehe
baby i dey fefe nefe
[chorus: wizkid]
ahn~ahn~ahn
and i know dem how feel tonight
i know man i wan dey tonight
wan manya and feel alight
ahn~ahn~ahn
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu valendina - ricky bobby
- lirik lagu valentina olguín - aventura - live
- lirik lagu purenrg - here we go again (renrgized)
- lirik lagu kuban & favst - dawaj na kawe
- lirik lagu nikoniko - грим (makeup)
- lirik lagu lexi winters - addictive
- lirik lagu carl smith - i've changed
- lirik lagu street talk - everything i do is just for you
- lirik lagu pleasantries - two parties
- lirik lagu nolanberollin - dk (2022)