lirik lagu hezgawd - enjoy your life
hezgawd
pararirorarara
ye ye ye ye ye
mannnabadman
anything i do dey must to talk o
everywhere i go dey must to talk o
wetin my eyes e don see i no fit hear am
wetin my ears don hear i no fit see am
they wan to stain my white o
they see as i fresh dey come dey eye o
the money for bank dey make me fine o
me i no send dem
me i no send
i just dey live my life
they want to stain my white o
they see as i fresh dey come dey eye o
the money for bank dey make me fine o
me i no send dem
me i no send
i just dey live my life
enjoy your life o
enjoy your life o
enjoy your life my brother
enjoy your life o
enjoy your life o
this life na jeje o
enjoy your life o
enjoy your life o
enjoy your life my sister
enjoy your life o
enjoy your life o
this life na jeje o
you only live once that’s the code
i can’t come and k!ll myself
you do your own make i do my own
no dey do pass yourself
good life yes i’m living that good life o
good life yes i’m living that good life o
mo jaiye mi jejely eni to lowo lon flenjo
mo jaiye mi properly see me no dey send anybody o
mo jaiye mi jejely eni to lowo lon flenjo
mo jaiye mi properly see me no dey send anybody o
they wan to stain my white o
they see as i fresh dey come dey eye o
the money for bank dey make me fine o
me i no send dem
me i no send
i just dey live my life
enjoy your life o
enjoy your life o
enjoy your life my brother
enjoy your life o
enjoy your life o
this life na jeje o
enjoy your life o
enjoy your life o
enjoy your life my sister
enjoy your life o
enjoy your life o
this life na jeje o
enjoy your life o
enjoy your life o
enjoy your life my brother
enjoy your life o
enjoy your life o
this life na jeje o
enjoy your life o
enjoy your life o
enjoy your life my sister
enjoy your life o
enjoy your life o
this life na jeje o
popodipopo pdapadipopo
popodipopo papadipopo
popodipopo papadipopo
arararara orororo
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu shepeex - песенка про лин
- lirik lagu mandisi dyantyis - kode kube nini
- lirik lagu ultras winners 2005 - jibouha (live session)
- lirik lagu cojo - toxicitate
- lirik lagu lil gotit - pope livin
- lirik lagu unzkap - gin n juice 2023
- lirik lagu akuuma - обрыган (obrygan)
- lirik lagu proimium - осень патриарха (autumn of the patriarch)
- lirik lagu çağlar navy b. - kaç dostun kaldı yarına
- lirik lagu pep and perk - sharing