lirik lagu harlidex - payday
[intro]
hmmmmm
awwwn awwwn awwwn awwwn
awwwn awwwn awwwn awwwn
[verse 1]
every hustler get pay day
that is why i no dey seke
mo gbadura gbewe mogboju mi soke
which day gan e go be
[verse 2]
but the matter don cast
say i be broke boy from down town
tell me when i go make am, tell me when me self go ball
yeee e yee
the matter don cast
say na him mama still dey feed am
omo toye koti j~pa, omo toye koti gbera
person never chop, them say givers never lack
but wetin givers wan give
wetin givers wan give
koye mi ooo
[verse 3]
eyes wan blind i don see shege but i no go fall lola chineke
insha allah we go dey okay
face hustle bobo no dey play
no pain, no gain brother no relent
oluwa ma se, we go dey okay
we go make am brother no seke
we no go fall lola chineke
[verse 4]
no court, no case if you price you pay
i be lost boy baba show me way
guide my way i don go astray
bless your boy, give am better days
[chorus]
astagafrula for my bad habits
any other god is a counterfeit
jah jehovah be the almighty
fi iso re so wa, ma je won wa wati
[verse 5]
see them try drive us but dem no fit
fight till i die or i make it
make i no dey roll with ’em broke kids
can’t face my mom till i make it
man i left home to feed home
thinking adulthood leads to freedom
but anyhow e be i gaz move on
anyhow e be i gaz move on
[bridge]
aliamdulilai for my loss and wins
i be ghetto boy and i want my peace
beautiful story to tell my kids
beautiful story to tell my kids
[outro]
astagafrula for my bad habits
any other god is a counterfeit
jah jehovah be the almighty
fi iso re so wa, ma je won wa wati
it’s soft the magic finger
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dan lyons - change the words
- lirik lagu asedayo - наличка (cash) speed up
- lirik lagu andy andress - totale gänsehaut
- lirik lagu ak 5ifty4our - money talk 2 me
- lirik lagu h1-key - rose blossom (chinese version) (楼宇间盛放的玫瑰)
- lirik lagu colin miller - don't love you no more
- lirik lagu reliqa - dying light
- lirik lagu see you next year - fatboy
- lirik lagu sĩ phú (vnm) - nỗi lòng người đi
- lirik lagu symphonicc cheerio - smoke time