lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu h.r. - blood

Loading...

[intro]
yeah yeah yeah
yeah yeah yeah yeah
yeah yeah yeah
yeah yeah yeah yeah

[verse]
oh see my eyes don red
na for the clan i dey ball like this
and if dem like make dem do pass this
but n0body fit hold you down like me

[verse]
i put am on my head
rough any man weh go touch my gee
as i dey push say we go succeed
you still dey my head shey you dey believe

[pre~chorus]
oh for your eyes my gee (yeah yeah)
no try hide your pain cos mе i dey see
and for this journey see man for bleed (yeah yеah)
but you can call on me when you need

[pre~chorus]
i dey on the highway of life my gee (yeah yeah)
no know wetin dey the end there for me (oh ah)
but as blood still dey flow for my vein
you for know i fit dirty body for thee e e
[chorus]
(cos you be)
you be ma dawg
you be ma blood
(oh when you)
oh when you fall
i no go leave you

[chorus]
(oh when it’s)
oh when it’s rough
when you get lost
(oh i no go)
i no go run
i go stand with you

[verse]
oh jiggy i (oh for real)
i no fit forget you
oh my gee i go crush anybody if dem try (oh okay)
know say i dey for you and that’s on my life i’m not dulling

[verse]
i don’t mind (mmm i no dey play)
sh~t life don put you through be too sad
you no trust any man but i dey your side
for my kind see me i go slide
[pre~chorus]
oh for your eyes my gee
no try hide your pain cos me i dey see
and for this journey see man for bleed
but you can call on me when you need

[pre~chorus]
i dey on the highway of life my gee
no know wetin dey the end there for me
but as blood still dey flow for my vein
you for know i fit dirty body for thee e e

[chorus]
(cos you be)
you be ma dawg
you be ma blood
(oh when you)
oh when you fall
i no go leave you

[chorus]
(oh when it’s)
oh when it’s rough
when you get lost
(oh i no go)
i no go run
i go stand with you
[chorus]
(oh you be)
you be ma dawg
you be ma blood
(oh when you)
oh when you fall
i no go leave you

[chorus]
(oh when it’s)
oh when it’s rough
when you get lost
(oh i no go)
i no go run
i go stand with you
oh lord

[hook]
see on my head me i no fit leave
oh on my head me i no fit leave you
oh on my head me i no fit leave
see on my head me i no fit leave you

[hook]
oh on my head me i no fit leave
oh on my head me i no fit leave you
see on my head me i no fit leave
oh on my head me i no fit leave you


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...