lirik lagu gyidi - nothing new
[verse 1: gyidi]
plenty things wey me i see, i see
some of them be bitter wey some be sweet
sometimes i wanna run but sometimes i’m still
cos i know it’s not by might but your will, your will
[chorus: gyidi]
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
[verse 2: gyidi]
the life wey we dey no be joke, no be joke
bite more than can chew you go choke, you go choke
you dey wan fly plane but first make you learn to drive car
the little you get ibi ein go take you far
[chorus: gyidi]
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
see nothing new under the sun
man dey there before dem born you
see nothing new under the sun
so make you humble yourself
[outro: gyidi]
wob3gyiedi
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu mc one - je suis bouba
- lirik lagu barış manço - süper babaanne
- lirik lagu lifehouse worship - livin it up (bilingual)
- lirik lagu monument of a memory - ex-mortis
- lirik lagu meraxes - dead inside
- lirik lagu xa nox - ill-bred
- lirik lagu karen jonas - ophelia
- lirik lagu adorned in ash - human torch
- lirik lagu bonus rpk - spostrzeżenia
- lirik lagu mipso - pay in full