lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu greatmantakit - holiday

Loading...

my liver
e no go ever cut for your matter
i’m sending prayers up to the father
and back to sender to every ogbanje

your fitila, e no go ever quench
your river, e no go ever dry
osimiri atata
e go dey for you everyday

cause i remember when you dey for me
when i no get power to gbe body
you be the person i be steady calling
lifting up when i be steady falling

so wherever you dey, ki olá yi wolé
i pray for the answer whenever you pray
i’ve been talking to the father
me sef i dey pray
when i get my on knees i pray

father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday

water for my eyes everytime
when i remember say you nearly kpai
e be like cloth wey dem wash
and jesu christi
as you no mind put your life onn the line

say for you i dey ten toes all day
you be mon ami everytime everyday
n0body fit understand why everyday
i dey steady dey dey get on my knees i say

father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday

bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday

bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday

father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday

bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...