lirik lagu gopboy - forgive me
gopboy
we
don
come
blessings
everywhere
believe
call me x~blinkz
ahhhhhh
ahhhhhhhhhh
ahhhhhjhhhhjhjhhh
ahhhhh
ahhhhhhhhhh
god please don’t leave me
i need you help forgive me
water for my eyes i dey reason
na wish day the world go accept me
god if u leave me
na where i go for this darkness
na where i go stay cause i’m homeless
right now i’m down and hopeless
see i don’t have friends
i dey focus on my goals and my own self
i dey chase my dreams they say na madness
and nothing i fit do cause i’m helpless
god pls forgive me
if they is anything i have done forgive me
na me gopboy lord have mercy
cause i don’t want to die in this journey
ahhhhhh
ahhhhhhhhhh
ahhhhhjhhhhjhjhhh
ahhhhh
ahhhhhhhhhh
ahhhhhh
ahhhhhhhhhh
ahhhhhjhhhhjhjhhh
ahhhhh
ahhhhhhhhhh
many things dey
wey my eye don see
my mouth nor fit talk
e nor fit talk
i just dey
dey count the days
wey i don live for this life
i swear
na by the grace of god
grace of god
i look my front
i look my back
i look my left
i look my right
n0body by my side
n0body ooh
only you dey by my side
by my side
i just dey wonder ohh
wetin i for do without you
by my side ooh
by my side
i for don lose gard ooh
ahhhhhh
ahhh
me i don sign say
i go serve u till i die
i go serve u till thy kingdom come
ahhhhh
ahhh
lord i dey sick ooh
i nor need any medicine
all i need is your mercy
oh lord please help me
ahhhhhh
ahhh
lord i dey sick ooh
i nor need any medicine
all i need na your mercy
oh lord please help me
ahhhhhh
ahhh
do u know how it’s feels to wake up one morning and all the people who promised to love u forever are now ur worst enemies?
do u know how it’s feels to see the people who promised to fight for u are now the people fighting u?
do u know how it’s feels to see the love of ur life loving the people hating u?
do you?
do you know how it’s feels?
do you even know?
ahhhhhhhh
ahhh
i’m hurt
i’m hurt
i’m really hurt
god please forgive me
forgive me
i don’t know what i’m doing
please forgive me
this is gopboy
please forgive me
have mercy on me
the world is about to take me
please forgive me
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu goci bend - oženjenog hteli da me žene
- lirik lagu 黄明志 (namewee) - 二十樓 (the 20th floor)
- lirik lagu propupthesky - greycloud 4.0
- lirik lagu camille schmidt - daddy long legs
- lirik lagu gunter gabriel - ein stückchen pro tag
- lirik lagu dev - in the dark (ranidu remix)
- lirik lagu halle ponton - is this what real life is?
- lirik lagu boynextdoor - 오늘만 i love you (if i say, i love you) (live ver.)
- lirik lagu lil ki from jerome - i'm just a human
- lirik lagu whomadewho - bedside