lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu good vibez - la yéfa

Loading...

‎[intro]
‎you know spix

‎[verse 1]
‎tell me watin i want fancy?, tell me watin una want make i do?, tell me watin i want fancy?
‎tell me watin una want make i do?, e be my reezler
‎wah dey make dey freeze up sometimes
‎my marijuana, she dey make me dey free up my mind

‎[chorus]
‎wake up in the morning i’m still breathing
‎it’s another day, another feeling
‎everybody happy, na the season
‎good vibez till the kingdome come
‎wake up in the morning i’m still breathing
‎and it’s another day, another feeling
‎everybody happy, na the season
‎good vibez till the kingdome come

‎[verse 2]
‎good vibez till the kingdom come tonight
‎can’t be another me, na only me for life
‎checked on my brothers, me i no dey worry tonight
‎gimme another cup, i need the codeine tonight
‎check it!, if n0body then i did it
‎fit be say i dey into my feelings
‎there is another end to my business
‎the reason i dey handle my business proper
‎me i been dey reason another talk
‎when e been happen, everybody been no want talk
‎now na dem come dey here, come dey for here dey act up
‎dem be like actor, i be boss i don dey mature
‎this one when be say dey here na my business
‎they reall wanna check up on my weakness
‎with all this kitikata, bei ebidei
‎but for a minute, i thank god for the moment oh

‎[chorus]
‎wake up in the morning i’m still breathing
‎it’s another day,another feeling
‎everybody happy, na the season
‎good vibez till the kingdome come
‎wake up in the morning i’m still breathing
‎and it’s another day,another feeling
‎everybody happy, na the season
‎good vibez till the kingdome come


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...