lirik lagu goi - ridas
oh na na na na
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
no forget your ridas
(na na na na na na na na na na)
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
you ever get person wey go ride for you
you ever get person wey go dey there
you put all your heart and your trust in them
they swear never gonna ever leave you
when it’s time to scatter the place
fake people go dey hide their face
the yeye go start to dey zazu
and all your friends dem go look you
when they say my darlingggg
a huru m gi n’anya
them no be friends they’re starving
na only drama they go star in
keep going don’t let them touch you
keep going until you tiya
can’t quench all of your fire
at the end of the day
no forget your ridas
oh na na na na
oh na na na na
oh na na na na
no forget your ridas
i no fit lean on you
(oh na na na na)
but you can count on me
(oh na na na na)
when i was there for you
(oh na na na na)
were no where to be found
(no block your desires)
cause na only god wey dey show up for me
say na only god wey dey hold me closely
cause na only god wey dey show up for me
say na only god wey dey hold me closely
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
no forget your ridas
(na na na na na na na na na na)
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
no block your desires
even if you try you no fit dim my light
my oga dey my side favor’s on my life
blessings all around it don my mind
focus on my grind it’s my time to shine
my hustle go hard
the vision is clear
no living in fear
ain’t no crying there
ain’t no stopping here
no lacking there
i no fit lean on you
but you can count on me
when i was there for you
were no where to be found
cause na only god wey dey show up for me
say na only god wey dey hold me closely
cause na only god wey dey show up for me
say na only god wey dey hold me closely
oh na na na na
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
no forget your ridas
(na na na na na na na na na na)
oh na na na na
(na na na na na na na na na na)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu lepers - monsieur loyal
- lirik lagu jedisdead - motion!
- lirik lagu ricky jamaraz - no - alternative version
- lirik lagu naixys - outro
- lirik lagu crvena kruška - ljeto koje dolazi
- lirik lagu brvbru - décembre
- lirik lagu cardinparis - фанатка (fan girl)
- lirik lagu erenmann - nightlife
- lirik lagu crvena kruška - da je malo sreće
- lirik lagu so grin - i miss you