lirik lagu godson p - daalu
verse 1
my god o na u be my all
my maker and defender
that’s y i no dey shake at all o
no matter what lies b4 me
refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything that i need
with u i no dey fear
dem go come o
chorus
that’s y i lift u
(higher higher eeh)
that’s y lift u
(higher higher eeh)
that’s y i lift u
(higher higher eeh daddy m oooo)2x
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu oru ooo papa m ooo)
verse 2
now i walk with a swagger
and a holy ghost ginger
i no dey shiver at all o
na who be u wey won stop me
i’m but u don’t know me
my help cometh from the hills
2nd refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything i need o o o
with u i no dey fear
dem go come o
(chorus)
bridge
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe kampe kampe)2x
(2nd refrain)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dillon - you cover me
- lirik lagu odonis odonis - mr smith
- lirik lagu off - void you out
- lirik lagu the honey trees - still i try
- lirik lagu nickel creek - destination
- lirik lagu canterbury - by the trail
- lirik lagu esa pakarinen - lentävä kalakukko
- lirik lagu king syze - union goons
- lirik lagu uh huh her - strange design
- lirik lagu anette olzon - floating