
lirik lagu ghowst - tension x pressure
(hmmmm)
i dey rep abi!
call me ghowstpen
active.8!
see the life of a hustler
where your paddy wan dey bring you down
and if you say you wan love woman
you gats dey ready to boogie down
see pressure oh (ah eh)
see tension oh ( ah eh)
all because i want to live good life (ah)
see pressure oh (ah eh)
see tension oh ( ah eh)
all because i want to live good life (ah)
mama mama iye eh eh eh!
papa mi papa mi ye eh eh
cover me covеr me iye eh еh!
my time my time iye
cost of living want to k!ll a man
you dey feel me, hope you understand me
cus if i lose them use me to dey laugh eh ye!
ye ye ye, bad belle i jump and pass eh
dem wan know wetin man dey do (wetin man dey do)
if i dey chop, e belleful (chop e belleful)
from monday to sunday jaiye
halle na so i sing am eh
see pressure oh (ah eh)
see tension oh ( ah eh)
all because i want to live good life (ah)
see pressure oh (ah eh)
see tension oh ( ah eh)
all because i want to live good life (ah)
mama mama iye eh eh!
papa mi papa mi ye eh eh
cover me cover me iye eh eh!
my time my time iye
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu 제니(jenny) (kor) - illusion
- lirik lagu the apex theory - aisle always (demo)
- lirik lagu revocation - data corpse
- lirik lagu the s & werenoi - domperignon
- lirik lagu synthi ribell - miss me better
- lirik lagu broski (gianny van goch) - addicted to the lust
- lirik lagu pete philly & perquisite - traveller
- lirik lagu obareki moon - need to see you
- lirik lagu saveaj - bite
- lirik lagu a-natural - finally