
lirik lagu ghowst - genesis
(many things i see for ghetto)
so long i go need my sp~ce
cos i don work i go need my pay
i no go let samba
ruin my rhythm and jazz
and if i never give you lamba
don’t raise mi temper
run my check make i jaiye oh
energize all my body and soul
i don too waka waka wan settle
gone are the days when i dey jungle
run my check make i jaiye oh
energize all my body and soul
i don too waka waka wan settle
gone are the days when i dey jungle
dey jungle oh oh!
oh yo yo oh
dem be dey laugh on my melody
hmm, but now too much clarity
dey say my music issa comedy
but world e men don dey commend me
so many things i see for ghetto
some of my gees run me street then fumble
humans with their own greed
want to see me on my kneees
i never near where i wan reach
so, this is just the genesis
i no go let samba
ruin my rhythm and jazz
if i never give you lamba
don’t raise mi temper
run my check make i jaiye oh
energize all my body and soul
i don too waka waka wan settle
gone are the days i dey jungle
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kristian mecha, chidi & sebastian stakset - gspl
- lirik lagu soires naes - papel
- lirik lagu erica mou - genesi
- lirik lagu holehead - stray
- lirik lagu izzy la reina - adicción
- lirik lagu elon - jokić
- lirik lagu subrosa union - region 19
- lirik lagu kenke (rock nightcore) - what it sounds like (but it hits different)
- lirik lagu kirzmuzik - rewind
- lirik lagu sorrynolucky & sawman - гума (rubber)