lirik lagu genesis112 - war and crime
verse1:
for my area
agege my hood
we get to fam no mourning
but high grade weed,we smoke every time
we no get beefing
we just dey happy always
so…
chorus:
celebrate life one time
man i elevate from war and crime
i no..do them any harm
but still they want make i face jail time
jah..
demma talkie sey i dey make people happy
saying me…i’m a bad influence
jah…
demma talkie sey i dey make people happy
saying me i’m a bad influence…
verse2:
they all want me to give up..
but jah still dey pull me up
they wan ambush me with cop
but jah still dey gimme hope
and i will never give up on nothing
i can’t suffer for nothing
i pray to jah on the low…
i say….i won’t give up for nothing…
i can’t suffer for nothing
i pray to jah on the low
so…
(chorus)
celebrate life one time
man i elevate from war and crime
i no..do them any harm
but still they want make i face jail time
jah..
demma talkie sey i dey make people happy
saying me…i’m a bad influence
jah…
demma talkie sey i dey make people happy
saying me i’m a bad influence…
hook:
“saying me…i’m a bad influence ooo
aaaaaahhh….eehhh…aah..
demma jail me,demma bail me
demma call popo dem upon me
demma make fault witness upon me
demma saying fake witness upon me
i am not sorry for what i am doing
cause jah is with me and i know that i am humble here….eeeey
(chorus)
celebrate life one time
man i elevate from war and crime
i no..do them any harm
but still they want make i face jail time
jah..
demma talkie sey i dey make people happy
saying me…i’m a bad influence
jah…
demma talkie sey i dey make people happy
saying me i’m a bad influence…
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu thcgod - 29 shots
- lirik lagu yuvan shankar raja - edhirthu nill
- lirik lagu vova - lune
- lirik lagu 유라 (youra) (kor) - 손가락으로 아 긋기만 해도 (zebra)
- lirik lagu or (czechia) - mrtvý děti
- lirik lagu kiimo - irie
- lirik lagu gil bernal - the eyes of love
- lirik lagu blackdoe - mangue 망고
- lirik lagu crossing worlds - chills of summer
- lirik lagu ghua - flippin' vlinders '95