lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu gavin cracck - i dey take dem

Loading...

[chorus: gavin cracck & macjreyz]
i dey take dem
boy i dey take dem
pass even you wey dey copy and paste dem
i gather lines for head pass mtn
that na why i dey sorry for you
wey won battle me with empty head
boy i dey take dem
boy i dey take dem
pass even you wey dey copy and paste dem
i gather lines for head pass mtn
that na why i dey sorry for you
wey won battle me with empty head

[verse 1: gavin cracck & macjreyz]
whilе dem just dey pay you just dey play
my gamе sure steady winning e nor dey fail
the lifestyle na fixed odd cash out everyday
i nor fit lose nah winning dey my dna
more pressure i nor dey gree for anybody
na me even dey put dem under pressure
i dey take them home and away with the way i play
dem dey shout baba teach us way
wait i never lose
na why i nor dey lose wait i never snooze
money pon me mind e be paper mint wey dey ooze
who be dey fools wey get tools
man ahh full ground trust you gwan lose
man you gwan lose
this no be cruise but if you enter this ship
and we gwan put you through
we gwan show you what and what not to do
that’s why me i dey take

[chorus: gavin cracck & macjreyz]
i dey take dem
boy i dey take dem
pass even you wey dey copy and paste dem
i gather lines for head pass mtn
that na why i dey sorry for you
wey won battle me with empty head
boy i dey take dem
boy i dey take dem
pass even you wey dey copy and paste dem
i gather lines for head pass mtn
that na why i dey sorry for you
wey won battle me with empty head

[verse 2: gavin cracck & macjreyz]
kpa choke for the credit card
and even if you talking cash
we come in suitcases with the men in black
we nor be portable but the money razz
247 on the grind
you know say i dey bomb i dey bomb underground
like who dey mine omo i dey work underground
otondo ponto sk~nt~ be the dance of joy o
kpa choke for the credit card
and even if you talking cash
we come in suitcases with the men in black
we nor be portable but the money razz
247 on the grind
you know say i dey bomb i dey bomb underground
like who dey mine omo i dey work underground
otondo ponto sk~nt~ be the dance of joy o

[chorus: gavin cracck & macjreyz]
i dey take dem
boy i dey take dem
pass even you wey dey copy and paste dem
i gather lines for head pass mtn
that na why i dey sorry for you
wey won battle me with empty head
boy i dey take dem
boy i dey take dem
pass even you wey dey copy and paste dem
i gather lines for head pass mtn
that na why i dey sorry for you
wey won battle me with empty head


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...