lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu forgod - e don set - by

Loading...

[chorus]
baba god, abeg!
e don set o!
bless me make i make money eehh
i wan make people jolly eehh — abeg!

i kneel down, dey beg o
bless me
bless me make i buy my own car
i want to challenge the richest man

~~~

[verse 1: rap]
oluwa, i need some money to spoil my mama
that woman you see deserve some wrapper
i want to be richer than otedola
biko bless the poor boy, i want to hammer

i want some people to call me oga
i need this money to blush my father
i know one day the boy go hammer
but let it be now — oluwa, throw me higher

i want this poverty to leave my house
i want my mama to eat and bounce
i no wan be poor like those church mouse
i hate this poverty — in fact, i denounce
let my prayers begin manifest
all this poverty i want to arrest
i want this money to the fullest
na beg i dey beg, i need progress

~~~

[chorus]
baba god, abeg!
e don set o!
bless me make i make money eehh
i wan make people jolly eehh — abeg!

i kneel down, dey beg o
bless me
bless me make i buy my own car
i want to challenge the richest man

~~~

[verse 2: rap]
ngwa watchianu forgod, nwa chineemere
odinma odinjo, mtinye na ekpere
i love my god, ọ bụlọ ka ekwube
if you call me forgod, mkụo gị akùpe
imagine a life without this money
children will pass you without good morning
talking about money, we go see you running
chukwu bless the poor men and give them money

chukwu abiama, ōgịnị ka m ga eme?
leenu ihe poverty ji afam eme
gozie nu mụn, ka m soro n’eme eme
maka na afọ a, m ga emerị mmemme

umu nwanyi kitaa na~agbachara m oso
onye m kpọrọ afa, gwa ya okwu, ogbupụrụ m aso
nke bụkwu my girlfriend na~asozi m aso
were nu ego, gozie nu mu papa dị nsọ

i’m seeing myself in private jet
i be future billionaire though i don’t have yet
make i make this money — that’s my project
i kneel down dey beg oluwa, e don set

being a poor man, life in h~ll
anything you do, you go sleep in jail
all your properties you carry and sell
i no wan be poor — me i want to excel

~~~

[chorus]
baba god, abeg!
e don set o!
bless me make i make money eehh
i wan make people jolly eehh — abeg!

i kneel down, dey beg o
bless me
bless me make i buy my own car
i want to challenge the richest man

~~~

[verse 3: rap]
ị ma na ego na~atọ ụtọ ma ijide
ị chọba ilu nwaanyị, ịlụta njide
ndị ilọ gị na~ekwu, ibunye fa ike
onye chọkwaanu igbu gị, ikpoo ya ikpe

ọkwa agbadụ ego nkiti ona ezuzuaari
gị ma chọgodu ogwu ego, ịkụpụnya fa ebili
ha chụtụ obere aja, ịberiwe ebili
oge na~adịghị anya, ị ma tụtụba eriri

~~~

[chorus]
baba god, abeg!
e don set o!
bless me make i make money eehh
i wan make people jolly eehh — abeg!

i kneel down, dey beg o
bless me
bless me make i buy my own car
i want to challenge the richest man

~~~

[verse 4: outro]
onyenwe anyị, shower me your blessings
i want be a car owner
i want fly so higher
poverty — thunder fire!
i want to live so longer
answer my prayers, oh papa
poverty, go to h~ll


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...