
lirik lagu fola & victony - golibe
[intro: fola]
le le, le le
[verse 1: fola]
see wetin she get, phenomenal
mi o de kin pariwo, you know me na
oh, i no dey fidget if it be gold digger
do me corny corny love, but you no need am
njo da kun je kin rest you my yanrinya
emi moma mu lọ london, if i marry am
if otutu ba mu when you dey shiver
or nibi kibi to ba wa, gba cardigan
[chorus: fola]
so, golibe, golibe, rest on mi shoulder
eli arada, but i’ll follow you ladder
no holiday, no holiday, so we’ll go on all day
so follow the ladder, [?]
[post~chorus: fola]
o re tin, you make my day
take all my pain away
back then to n kanra mo mi sho gba gbe
ah yemi my lover, sho ma femi oh my way
duro de mi lọna le and ko ma gbon di ẹ pon my way
[verse 2: victony]
oh girl, you wicked, wicked, wicked, wicked
best believe i go always come prepared
manage your body, i need my ten percent
make i no shoot my shot for person head
oh baby, make you give dem, give dem, give dem, give dem
what are you doing with all your s~xiness?
baby, you get style, no finesse
and with your booty, you go run for president, mmm (ohh)
[chorus: fola, victony, both]
so, golibe, when n0body dey, rest on mi shoulder
eli arada, but i’ll follow you ladder ( ayy)
no holiday, no holiday, so we’ll go on all day
so follow the ladder, [?]
[post~chorus: fola]
o re tin, you make my day
take all my pain away
back then to n kan ra mo mi sho gba gbe
ah yemi my lover, sho ma femi, oh my way
duro de mi lọna le and ko ma gbon di e pon my way
[outro: fola, victony, both]
so, golibe, when n0body dey, rest on mi shoulder
eli arada, but i’ll follow you ladder ( ayy)
no holiday, no holiday, so we’ll go on all day
so follow the ladder, [?]
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu farin urlaub - sommer (live - danger!)
- lirik lagu danny sapko - i didn't want to make this video
- lirik lagu jay creti - mon chéri
- lirik lagu the daylight river - the stillness before the storm
- lirik lagu canceld - gen-z love
- lirik lagu luke scholler - smells like calculus
- lirik lagu dj sossah - funk2bandit part 2
- lirik lagu doja cat - silly! fun!
- lirik lagu replay okay - titanic
- lirik lagu radu (tur) & ran ahen - herkes gibisin (skit)