lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu focus (cover ft. joeboy) - lekizo

Loading...

‎oo no no ye ye ye

‎[joeboy]
‎focus sey me i dey try focus
‎(kizo man)
‎girl na you dey scatter my thinking oh and i no dey know wassup
‎sey you for let me know wetin dey your mind
‎and i go let you know wetin dey mind
‎so we fit both know
‎wetin we dey find
‎straight to the point make we no waste our time
‎sey you no need to dey buga
‎you no need to dey form
‎and you only need to let me know
‎if i’m the one you want
‎sey you no need to dey buga no no
‎you no need to dey form
‎and you only need to let me know

‎[lekizo]
‎lookin’ out on you ’cause i want you to be my facе
‎locking up your mind do you know what it’s takes
‎lookin’ @ you girl


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...