lirik lagu flavour - odiro easy
this one no bi yoh yoh eazy
so make u dey take am small small
let’s go like this
ojalipopo eh ukwunwababy eh
ojalipopo eh ukwunwababy eh
ekene menu jesus
for making today a better day
biggy biggy joliooooo
i waka comot from house to work
to see watin man go fit chop
ifuwa ha di ri easy oyorima
i see some people wanna pull me down
i see some people wanna push me down
they can neva neva stop me now
maka na jesus dey by my side
give me one bottle one bottle of alcoholoo
make i drink away my sorrow
make i chaki chaki dеy go
becos ifuwa ha di ri easy ooo
i ma si na o di easy oo
lifе no easy brother oo
i ma si na o di easy oo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easy ooo
e maka na ka ra guawa
o kwa flavour na ba nah
agwu mu bu ojeba e we ilo oyorima
i waka comot from money plaza
i take am back to bubbles plaza
i waka to citi center
i take am back to villa tuscany
i see some people wanna porokoto
i see some people don dey popopopo
i go to ghana dem dey porotopo
i see for togo dem dey popoto
give me one bottle one bottle of acoholoo
make i drink away my sorrow
make i chaki chaki dey go
becos ifuwa ha di ri easy ooo
i ma si na o di easy ooo
life no easy brother oo
i ma si na o di easy ooo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easyoo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easy ooo
uh l need everybody in the house to join me
make we dey shake am small small
let’s go ojalipopo eh ukwunwababy eh
ojalipopo eh
i see some people wanna porokoto oyorima
i see some people don dey popopopo
i go to ghana dem dey porotopo
i see for togo dem dey popoto
give me one bottle one bottle of acoholoo
make i drink away my sorrow
make i chaki chaki dey go
becos ifuwa ha di ri easy ooo
i ma si na o di easy ooo
life no easy brother oo
i ma si na o di easy ooo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easyoo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easy ooo
becos ifuwa ha di ri easy ooo oyorima
i ma si na o di easy ooo
life no easy brother oo
i ma si na o di easy oo
odigi de odigi i puta no boh waya waya
odigi de odigi e pachi ri fe waya waya
odigi de odigi e mechi ri ma waya waya
maka na e nu uwa i ma we no di le easyoo
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu mamta sharma - rajj rajj ankhiyan roiyan
- lirik lagu donny & marie osmond - sure would be nice
- lirik lagu tona - étranger
- lirik lagu taeyong (nct) - open the door
- lirik lagu goodboi - fin du kali yuga
- lirik lagu manon - somewhere
- lirik lagu bry - midnight
- lirik lagu $ki bane - мечта(dream)
- lirik lagu cieloazul - prision
- lirik lagu yohan gerber, vadds & nita-onna - all of me