lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu flavour - i don smoke igbo

Loading...

[intro]
we’re back again!
in a freestyle
burn fire, burn fire
burn fire, burn fire
burn chaka, burn chaka
burn fire, burn chaka
burn fire, burn chaka

[chorus: flavour]
oh no
i don smoke igbo
i don dey kolo
for this party o
make una hear me say
oh no
oga don kolo
as e don smoke igbo
for this party o
make una hear me say
oh no

[verse 1: flavour]
to all the boys inna the club wey don dey smoke igbo
to all the girls inna the club wey don dey too kolo
i tell you say make you dey smoke igbo but no kolo
kolo, kolo
kolo, kolo
to get busy, get jiggy, try to smoke igbo
to get crazy, go wago, try to smoke igbo
i tell you say make you dey smoke igbo but no kolo
kolo, kolo
kolo, kolo
[verse 2: d mustard]
[?] peace a choko a many heads a fi nod
check all a them bobo, them a all in the hall
why you come dey do like you no dey smoke igbo
when the time come, na you gon’ smoke jumbo
jump and para where police dem a come
throway your ganja, make you no dey farm
jump and para where police dem a come
throway your ganja, make you no dey farm

[chorus: flavour]
oh no
i don smoke igbo
i don dey kolo
for this party o
make una hear me say
oh no
emeka don kolo
as he don smoke igbo
for this party o
make una hear me say
oh no

[verse 4: prophecy]
the admission of the theory, a glorified mc
i born on mic, [?] flee
i’m live with it
the three energize [?]
n~ggas criticizing, who dey wise this kid
it is like king solomon
the real falling one, when i’m hauling one
i go loud, can’t pass out with it
cold, see, the block raise up
it’s all we do when we’re on the block
on the corner, stay tough [?]
[verse 5: wagga]
burn fire, burn, make it vibration
boys and girls, pay attention
marijuana, this an education
gayaman ting, this is penetration
jump and jump to da celebration
yes, no, yes, no, police station
burn ganja, no humiliation
fire burn, fire burn, no hesitation

[chorus: flavour]
oh no
i don smoke igbo
i don dey kolo
for this party o
make una hear me say
oh no
aboki don kolo
as he don smoke igbo
for this party o
make una hear me say
oh no

[verse 6: hype mc]
nwanne, biko, pass me the lighter
and tell that guy, make him help me bring the rizla
this one no be the time to smoke cigar
as far as i’m concerned, my guy, nothing mega
if you no dey burn fire, in on your own
but if you no carry light, use your mobile phone
because, naturally, i dey high
so if i come smoke, my guy, i fit fly
[verse 7: m.j]
light your ganya now
hey you, ganja man
fire ‘pon the place where boys wan front the case
[?] jumbo, step onna the dance floor
start to dey kolo, long thing, africa
you girl, hold your man
you man, walk ’em down
make you dey whine your waist like spider~man
hey, ganja man
hey, higher man
inna the place, make fire blaze

[chorus: flavour]
oh no
i don smoke igbo
i don dey kolo
for this party o
make una hear me say
oh no
tunde don kolo
as he don smoke igbo
for this party o
make una hear me say
oh no
i don smoke igbo
i don dey kolo
for this party o
make una hear me say
oh no
oga don kolo
as he don smoke igbo
for this party o
make una hear me say
oh no


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...