lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu flamosky – ole

Loading...

oooh ye
they call me mosky

me sef thank god say you come my way
i see you fro my dream, you tell me say you love me baby
now wey be say you don come my way, you just my kind of blessing
wey i no fit loose again
make i no lie, dont be angry sister you be armed robber
the way you stole my heart, you come dey make me wonder how you take do am ..

ole you be ole eeeh
the way you stole my heart and run away
ole sister you be ole eeeh
i am not here to go i am here to stay

baby no dey form for the boy
cos i ghat the milla in the porch
and you know i am down for your love
baby girl you know i am in love oo

e no mean what your ex told you
baby i am here to love you for life
i know that he k!lled your love
but, give me the chance to bring it to life..

{hook}
me sef thank god say you come my way
i see you fro my dream, you tell me say you love me, baby
now wey be say you don come my way, you just my kind of blessing
wey i no fit loose again
make i no lie, don’t be angry sister you be armed robber
the way you stole my heart, you come dey make me wonder how you take do am

ole, you be ole eeeh
the way you stole my heart and run away
ole sister you be ole eeeh
i am not here to go i am here to stay

baby no dey form for the boy,(olee)
cos i ghat the milla in the porch (ole)
and you know i am down for your love
baby girl you know i am in love oo(2x)

oh boy..!


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...