lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu flaming grace - kingdom bars

Loading...

i came i saw and i conquered
god then , god now & god forever
faith bigger than the seed of a mustard
whiter than snow , nor b pap or custard
devil wonder where i for dey get dat mind
wer i dey see energy take dey get down miles
how god wan take make me blow, lyk wu get land mine
if my one way up go split me, lyk wu get y
my power in christ dey range , nor spd
e nor dey contagious, nor be std
i only b god pikin, i nor get mpd
in the end, i’m ahead, so there’s no еnd lyk zed
i make the vision, call mе mtv
na god sign me, i nor b empty deal
love of god surround me lyk the earth 3d
i nor fit pass my throne to stranger lyk the nbd
john 15:5 show say i dey divine
ur doubt wan dey long lyk say na denial
and i’m not pious , just here for a while
to while away time ?, you’re confused like how u spell isle
i dey cook in christ cos i get the time
top quality in christ, make you check the fine
wey christ pay for me, so sin no dey my file
god’s love is everlasting, how e take be lie ?
christ does the the miracle
some say i ain’t lyrical
to h~ll, i’m inimical
others do say it’s typical
break down walls lyk jericho
voice it out like iniko
small & mighty lyk david, others do say kiriko
god’s reign ain’t political
taking me to the pinnacle
of rap, you say it’s mythical
god said i’m unequivocal
& christianity is dominical
a royal priest hood, i’m levitical
with christ i’m more than formidable
i’m awake so how u wan take press my chest
on god, so how dem wan take test my best
i come before the next, yes i’m blessed
so i break the hex & and then i jest
i o make una notice me lyk tom polo
one in christ, so i nor fit run solo
cos with god , i nor fit run so low
i love when people leave their sins , come follow
christ with their heart, cos na him bring the beat
our punishment for sin, na him take the hit
for our sins, na him body dem spit
put, him death na make the curtain split
so with christ i’m seeing the rows
my lyrics bring streams, you feel the flow
wen i praise god i scream, cos i nor b loaf
i’m a hooligan in christ’s horology check the post
i swallow devil drama
he hala
abba
see wahala
call me malam
i serve allah
wait lyk hannah
i go gala
delta boy wey no lyk kara
god is good, osama
mna tener lā gleich
release fire , lyrical volcano na my brace
i b salt of the world, without me ur food e no taste
well , i bloom well i nor fit stay for one vase
clear vision, not kaleidoscope
i don’t smoke the dope, i hope in christ, i cope
got the scope, no trope, i rope my faith, no slope
devil poke, i spoke, he broke, no yoke, don’t stoke , fire i develop
i don’t mope, just stoke my growth, i shine, i glow
flipped the note, i wrote with quotes so bold, i vote
god remote, he spoke, i woke, my soul afloat
i hope, i boast in him, no joke


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...