lirik lagu fireboy dml - everyday
[intro]
ob’ obah!!!
wha dem a say?
[pre~chorus]
tell me “where you dey?”
la ti satide
i go meet you there
’cause i miss you everyday
call me any day
i’ll be on my way
i’m one call away
no matter the situation
[chorus]
girl i’m not sure
if my action don dey too much
i love you with passion
jessica, jennifer fa mi la sọ
auzubillah no more fornication
duro na baby ma sọ
girl i want some
i say na you, only you, i wan dey sanction, ye
ọmọ yapa for my catalogue
but na only you wey i want for my mansion oh
[verse]
girl i’m not here to dey confuse you
girl i’m only here to dey convince you
that i love, that i need, and i miss you
me i love your body and your melanin too
follow me go, givе me ginger
taking me high whеn my energy low
i never love you finish oh
don’t leave me oroma, ah
baby let me take you to ibiza
let me put a ring around your finger
if you let the memory to linger
i will give you anything you want
gba ko jẹ́
and i go gallant, i no go fear
you do me tungba but i don’t care
i’m in my feelings and i just wan make you know
[pre~chorus]
tell me “where you dey?”
la ti satide
i go meet you there
’cause i miss you everyday
call me any day
i’ll be on my way
i’m one call away
no matter the situation
[chorus]
girl i’m not sure
if my action don dey too much
i love you with passion
jessica, jennifer fa mi la sọ
auzubillah no more fornication
duro na baby ma so
girl i want some
i say na you, only you, i wan dey sanction, ye
ọmọ yapa for my catalogue
but na only you wey i want for my mansion oh
[instrumental break]
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu deine galaxy - striped sweater slasher
- lirik lagu kelsey hart - burn my summer
- lirik lagu yahritza y su esencia - tu orgullo
- lirik lagu croft - bandz
- lirik lagu your parents' money - mint scented everything
- lirik lagu wayne loves - workin
- lirik lagu mr. bill & skope - stutter
- lirik lagu chicoria - consegna e trasporto
- lirik lagu kevin abstract - tennessee (traduction française)
- lirik lagu king & prince - misbehave