lirik lagu fido (nga) - lungu
osha
mo ni ni gbe tuntun de
ọla, ọlakunsẹyin gbe
ọlakunsẹyin gbe
it is when me i dey for lungu
mo ni all my guys i say dem know me well
even some dey form like say na dem sabi smoke igbó
even some dey form like say na dem sabi jesu pass
even some dey form like say na dem sabi smoke igbo
even some dey form like say na dem sabi jesu pass
since when me i dey for lungu
and if you snooze say na your eyes e go red o
and if you doubt me make you go ask banzo
he go let you know, how the thing dey go
he go let you know how the thing dey go
m oni ko lọ bere mi lọwọ sego for the ghetto ah
i say for my hood and dem know say mi o kere
to ba n gbọ baba abuja ko ma kere
mo ní and my guys no dey sleep o, wọn o ki n ṣere
mọjumọju l’ọn hustle mo ni just to get the bag
if you know my brother e papa mi o ṣere
ninu aye wọn lo e gunyan mi kere
hmm, wọn le gunyan mi oh, ah, yeah yeah
i spit my words from deep down no get time for play play
flying first class dem know say me no dey play play
me bling bling big mo ni bi ti ẹja kote
arọgidigba dem know dey use me dey play play
for my hood, ahn mo ni dem know me well
emi lọmọ t’ọn sọ t’ọn fi n yangàn
l’adugbo mi, labẹtẹ mi, awọn temi, ni gas line yii
mo ni pe, mo ni pe dem know me well
o sure fun mi, wọn le ku fun mi, yeah yeah, yeah, boy yeah
awọn temi mi wọn o gbọ nnkankan
no go closer say, say there eyes don red
awọn temi wọn o ri nnkankan mọ
dem don dey on colos some of dem choko
e no mean say dem know know wetin dem dey do
wetin dey there mind i say na the hustle and the push
if the money enter all my guys dem go cruise
30 bottles on the floor my team no dey loose
multi billion pon my mind like me sipping my booze
billion pon my mind like me sipping my booze
yeah yeah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu liny henricky - você já pensou em namorar?
- lirik lagu nate (nate abbott) - to see tomorrow.
- lirik lagu jamwayne - on my way
- lirik lagu 山下達郎 (tatsuro yamashita) - this could be the night (polskie tlumaczenie)
- lirik lagu neil diamond - september morn (live)
- lirik lagu sam byron - he's hurting you
- lirik lagu geolier - 2 giorni di fila
- lirik lagu jeremiah the profit & rich universe - noia
- lirik lagu mr. jiromba - diss pra mina que fala que precisa sofrer mais
- lirik lagu ftr$ (lv) - danger