lirik lagu femily - pressure
make i just dey thank god
cus every trouble be like bus stop
for this jungle wey we dey e be long run
n0body know wetin go end us
or help us
n0body n0body holy
somebody, somebody pass me my poli
for the ghetto everybody get a story na
no gut no glory naaah
buh now my body weak sotey i no get strength again
everyday i′m smoking weed and i’m going insane
every night i′m hustling
buh my day no dey pay na now
(ouh oo)
i dan smoke i dan high again
wetin go be go be
i dan stop to dey force am
(i no like to dey para)
if i broke i am lazy
f who dey cap that
(ko kan aye)
n0body be ur brother
no dey foh na me talk am
(no dey foh no dey stress am)
i no like to dey bother
if no be money matter
oh no no no
this sh~t got me screaming
only god
only god fito save me
save me
save me
save me before it’s too late
yeeeh yeeh
make i stop dey worry
me i no fit shout no loud am
nigaz check me jah balance
steady grind with zero balance
kip my head up take my chance
my picture i’m painting
my pencil keep fading
i keep contemplating
they keep underrating
future frustrating
then i stop the complaining
me i look up for mercy
and i pray for the blessings
wetin go be go be
i dan stop to dey force am
(i no like to dey para)
if i broke i am lazy
f who dey cap that
(ko kan aye)
n0body be ur brother
no dey foh na me talk am
(no dey foh, no dey stress am)
i no like to dey bother
if no be money matter
oh no no no
this sh~t got me screaming
only god
only god fito save me
save me
save me
save me before it′s too late
yeeeh yeeh
make i stop dey worry
(outro)
yarham allah (god have mercy)
allah niemat ealaa alniema (god have grace upon grace)
ot ye eh
femily
(written by akomolafe oluwanifemi)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu peet (bel) - karma
- lirik lagu mickey avalon - legend$
- lirik lagu russ millions - can't forget me
- lirik lagu nirav - unstoppable
- lirik lagu aleyuh - bubblegum attack at your service
- lirik lagu cryw1tch - bleed
- lirik lagu drea dury & elgrandetoto - lick (north african remix)
- lirik lagu joakxx - pensas
- lirik lagu blinblau - опять (again)
- lirik lagu cocoon - baby