lirik lagu femi kuti - dem bobo
verse 1
yesterday, dem tell us sey,
sey today, na we go gain
so we struggle, suffer dey,
for this new democratic change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way
to continue their crooked ways
oh yes! dem bobo!
chorus
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your grandmama!
dem bobo your grandpapa!
dem bobo the market women!
dem bobo you journalist!
the human right activists!
in the name of democracy!
dem bobo your mama ahahaha ahaha!
verse 2
for tomorrow, they make us wait
then again, we wait in vain
so many troubles in the rain
to make this a proper mighty change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way.
to continue their crooked ways
repeat chorus
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu feast for the crows - tears
- lirik lagu fraction - sanc divided
- lirik lagu flares - foot stompin'
- lirik lagu fred - damn you hollywood
- lirik lagu fasedown - hypocrite
- lirik lagu littlekuriboh - yugi's back
- lirik lagu feat miss monday foxxi misq - party booty shake (feat.miss monday) - foxxi misq
- lirik lagu folder 5 - believe
- lirik lagu frankie laine - september in the rain
- lirik lagu freak kitchen - the smell of time