lirik lagu feezyana - my side
heyyo, not ah likkle vibe
big batty girl say you bad oo
shoot your shot like a rambo
and you know as e dey go
ama set you free like a jango
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
ah say look into my eyes o
see your back like a cargo
you can come and chill in my bando
fine sweet girl eminado
wetin you carry opor gan
i jus wanna give you all my ripe pawpaw
iwo nikan mofe mari non stop
tie me for one corner like a crop top
mih so fresh and you know me bad like that
naughty gyal make that booty bounce like that
and you know i’m a mood
dem shudda know not ah likkle vibe like that
big batty girl say you bad oo
shoot your shot like a rambo
and you know as e dey go
ama set you free like a jango
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
shey you go dey my side oo
abi make i come your side
we go vibe all night
see i wanna make you mine
me so fresh, me so fresh fresh fresh like that
naughty girl make tha booty bounce like that
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dxvid kxvxcs - ok bro
 - lirik lagu lágrimas de sangre - robotofóbia
 - lirik lagu soar - fatigue
 - lirik lagu mamede - girls like a trap house
 - lirik lagu b3autiful cr3atures - california
 - lirik lagu jaded frankie - better
 - lirik lagu vlad holiday - addiction
 - lirik lagu #31 (nld) - bangers
 - lirik lagu seavision - chamber
 - lirik lagu faderhead - last chance to begin