lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu faze - skit 2 (independent)

Loading...

ehen ehen o boy, u know see that program
oh, how una dey nau
na me nau, na me, na me me nau
una no no me, na me nau
this program na me dey roast am, na me dey roast am
no na me dey host am sorry i say roast na me dey host the program
so errmm i dey wait for una call (phone rings)
omo my phone don dey ring oh
na who be dis nau, who be dis nau
omo na your home boy na since
i don dey call this phone nau (no vex)
wetin dey do dis your phone nau for this station (cool down)
you dey ash oh cool down
okay ok, play my jam my jam
u know my jam nau (which one be that)
my guy which one
kolo k plus l kolomental, just play am (rings)
another call dey enter
this is ~~~~~~~~ fm (na him)
na d station i dey find be this
if na him just slot my song inside kolomental (shook am)
h~llo h~llo caller
this is a chief and as a chief ezeimbo one importer exporter pure water exporter
lemme tell you something
i don’t like talking too much because i’m olding
when i mean i’m old, i old die
money is a money money my name is money
all i want to doo now is listen to music
i’m tired of all this slow slow music
i have be hearing slow bues, what is the blues
just play me song that will make my blood temperature rise
that’s all i want to hear
in short fire me music, fire me kolomental


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...