lirik lagu fancy riddle - speechless
Loading...
n0body pass adanwo, (danwo)
n0body pass adanwo oh
i getty gbedu wey dey burst brain o
i n0bi rekky, but i dey burst brain o
my brother make you no go lose hope o
everything man dey face, n0bi permanent o
some tried to run my race o
but at the end of the day, omo dey run mad o
they start to cut me off o
but at the end of the day, na me dey lead dem all
enu ole shalaye eh
is love for me?
is love for you?
mio sun gbagbe eh
is love for me?
is love for my family
mio ole shalaye eh
is love for me?
is love for you
mio le sungbagbe eh
emio shalaye eh eh
hmmmm
orn hu orn orn yai
orn hu orn orn yai
hmmmm
omo my hope never die o
my hope never die o
vibes only
please don’t leave me
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu liam carnell - weapons
- lirik lagu dino blunt - ha ha ha
- lirik lagu faraj suleiman - love is you
- lirik lagu alcohol funnycar - overtaken
- lirik lagu cmrb - finn the human vs flapjack
- lirik lagu mariana elisabetsky - tauronado
- lirik lagu pankaj udhas - ishq insaan ki zaroorat hai
- lirik lagu maladoy prince - геронтофилия (gerontophilia)
- lirik lagu barricada - ya nos veremos
- lirik lagu inzanemane - inzane4president