
lirik lagu famous pluto - osusu
na famous pluto
ogbe
p p p p p!
wowowo
casala burst the n~gga
i mat the n~gga if the n~gga run
wahala i catch am for traffic for lagos
na osusu money na the n~gga carry run
wetin dey sup
i must active if the owo day involved
leave cho~cho~cho carry the money come
jeriq wassup
put me on call
i hear say
one n~gga carry the money run
i nor one too day talk
i go spill he blood if he burst
i nor one day lock up
i make sure i carry my gun
na osusu money na the n~gga carry run
casala burst
the n~gga
i mat n~gga if the n~gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n~gga carry
he father
he papa
casala burst
the n~gga
i mat n~gga if the n~gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n~gga carry
he fathеr
he papa
wetin dey sup
i must activе if the owo day involved
leave cho cho cho carry the money come
jeriq wassup
put me on call
i hear say
one n~gga carry the money run
i nor one too day talk
i go spill he blood if he burst
i nor one day lock up
i make sure i carry my gun
na osusu money na the n~gga carry run
ogbe!
wetin dey sup kasala don burst
oga update me ogbe don come
my website more dollar dot come
get that man down wizzy don’t dull
you wan run usain bolt
men ga egosi gi movie home alone
na money matter make you see me for road
samba ga emekwa ife actor melu boss
loader 40 picker 40 middle man 20 wire me the benji (ego)
short time nsogbu
over night nsogbu
she dey ride me
i dey ride my benzo
casala burst
the n~gga
i mat n~gga if the n~gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n~gga carry
he father
he papa
casala burst
the n~gga
i mat n~gga if the n~gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n~gga carry
he father
he papa
casala burst
the n~gga
i mat n~gga if the n~gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n~gga carry
he father
he papa
casala burst
the n~gga
i mat n~gga if the n~gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n~gga carry
he father
he papa
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu michal prokop & framus five - neříkej
- lirik lagu sxmrxxt - end credits
- lirik lagu vorb & doraa - cenaze
- lirik lagu baskiat (ven) - miranda
- lirik lagu sonu nigam - kaun hai woh ladki
- lirik lagu アイドルネッサンス (idol renaissance) - 交感ノート (koukan note)
- lirik lagu ddrow 111 - f.z
- lirik lagu tw3nty12 - look bad
- lirik lagu flow rare - baby no doubts
- lirik lagu ahn ye eun (안예은) - 나무 (anyway anything)