lirik lagu falz - time difference
[verse 1]
i dey for lag but my shorty dey for yankee
only the time she’s on holuday we can see
how many babes want a celebrity like me
got me thinking that i should change to blambi
but even sef gan
wetin be garanti
say she no follow oyimbo or maybe shiney
i don’t know mehn
now we’re fighting
it’s driving me crazy like a lagos tayzi
[chorus]
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s~x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s~x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
[verse 2]
you say you dey for class baa
will you call me back sha
tartee minutes hafta
i still need to ask ha
awa ladies yakpa
towa ~~~~~
~~~~ hyperventilate mini hasma
but flashback ele itashegon passmark
ele itagon ~~~~ b~st~rd
hope you got the message and the money that i transfered
thats a sign out
this’ the lastcard
this’ time difference
this’ time difference
baby i love you but this time difference
na the time difference
baby i love you but this time difference
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ysa sukreme - midnight
- lirik lagu rodja meegastanne - colors
- lirik lagu pcn boladão - a bomba
- lirik lagu yamantaka // sonic titan - yandere
- lirik lagu enyukay - hulio
- lirik lagu sadboytaki - only
- lirik lagu deklatim - стопка черновиков (a pile of drafts)
- lirik lagu tacica - ドラマチック生命体 (dramatic seimeitai)
- lirik lagu shixri - gxtham
- lirik lagu sabrina carpenter - you lost me