
lirik lagu falz - old soja
[verse 1: majeed]
old soldier never die
make i give you the reason why
i get coconut head long time
since 1990 abacha time
tell shalewa
so fun pe mo gb’ere mi de
ori ade o kin sere
omo na big man move we dey make
[chorus: majeed]
no retreat, no surrender (odi dan~dan)
hands in the air now (odi dan~dan)
but let my people go (odi dan~dan)
before alarm go blow, wahala
ololololo (odi dan~dan)
ololololo (odi dan~dan)
ololo (odi dan~dan)
[?] (odi dan~dan)
[verse 1: falz]
old soldier never die
if you check am, you for vet am you go realize
omo k’omo, omo olowo, you dey visualize
iyawo esu go get am i dey sympathize
give you the bulala
give them the warning say we dey come
we got you surrounded now ain’t nowhere to run
and wey no dey fear uniform man wey carry gun
kan wo ran, kan de pada lo jise fun daddy wan
man i pull up in a classic o, toyota selica
americana legbe mi [?]
awon temi se pada de lati jenifa, jenifa
o de ni fe bawa ja, awa o tie s’awada
old soldier dey for rain, sunshine and harmattan
old soldier ready lay him life for father land
old soldier wey don die many times, to pada wa
se yen lo fe s’eru ba?
ko wa necessary sir
[chorus: majeed]
no retreat, no surrender (odi dan~dan)
hands in the air now (odi dan~dan)
but let my people go (odi dan~dan)
before alarm go blow, wahala
ololololo (odi dan~dan)
ololololo (odi dan~dan)
ololo (odi dan~dan)
[?] (odi dan~dan)
[outro]
[?]
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu lorenzo, dino purić & reper iz sobe - vrati se iz irske
- lirik lagu yul (율) (singer) - 아니라고 말해요 (please, say no)
- lirik lagu token - see you leave
- lirik lagu jamby el favo - una vela (remix)*
- lirik lagu tha god fahim - tek & an o-z
- lirik lagu jador - du-te
- lirik lagu ph4nt. - hass
- lirik lagu charlie dore - sad old world
- lirik lagu moskwa - materialny syf
- lirik lagu foul. (swe) - you are medicine