lirik lagu falz - chop the life
hmnnn
yekpa!
aha
okay now
we are about to enter into a spiritual dimension
if you are ready let me hear you say
yeah yeah
(okay i want you to clap like this)
you do me wrong i tell you god bless
my mama say make i put love first
pastor say make i avoid s~x
say devil dey use am fall men
who don kpai no fit come back tell us say
omo na all these thing wey i see when i shut eye
e be one shot, e be one life
don’t know what’s wrong, don’t know what’s right
once e don burst, once dеm off light
you go know, you no fit get back the lost time
i go dеy chop the life
it’s on tonight
pour some wine
what’s the plan
sun go shine
boys go vibe
time go fly
some things sure for life
i go dey chop the life (chop the life)
pour some wine (chop the life)
boys go vibe
time go fly
some things sure for life
i go dey chop the life (chop the life)
pour some wine (chop the life)
boys go vibe
time go fly
some things sure for life
i go dey chop the life (chop the life)
(chop the life)
oya! pelu laide, pelu tola
pelu, pelu salewa, pelu bola
pelu, pelu mini skirt ninu summer
i dey come, na mechanical, i go work am
ah, dem go dey work
dem go dey rush
why you dey talk like say you geti choice
no be because you read primary four
wey you go see to chop
you better work, e rough o
oo which kind life wey we come bayi
big plans, big strife
live life just to give life
when e ripe and e reach time
you go sleep tight
i go dey chop the life
it’s on tonight
pour some wine
what’s the plan
sun go shine
boys go vibe
time go fly
some things sure for life
i go dey chop the life
it’s on tonight
pour some wine (chop the life)
boys go vibe (chop the life)
time go fly
some things sure for life
i go dey chop the life (chop the life)
(chop the life)
i go dey chop the life
(chop the life)
(chop the life)
(chop the life)
(chop the life)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu idodo - odogwu
- lirik lagu h33ra - luv u down
- lirik lagu tonguefish - song for no one (for mariko)
- lirik lagu melissa tkautz - something about you
- lirik lagu хронометр (hronometr) - а я живу (a ya jivu)
- lirik lagu slippymudman - colon three
- lirik lagu sorabeloved - tabi de margiela
- lirik lagu nkr (ind) - tabah kiya
- lirik lagu prny, chimie, oscar & gaby guerra - solidao
- lirik lagu boykls - hors du ghetto