lirik lagu erywon - nobody
[intro]:
yeah
erywon yeahmen
[rap 1 by erywon]:
n0body cares, (yes!)
so easily people get p~ssed off
depression is real, suicide? don’t even think of
low self~esteem, some are afraid to speak up
and social media k!lls more than war does
life’s kinda hard society isn’t helpful
people rate your picture as though you’re being successful
so don’t judge me, i’m just tryna be happy
if i share my story with you won’t you laugh me?
because of shame i no fit ask my guy for raba
he may not reply or even block me thereafter
people die in silent and y’all take it for a joke
reach out to your all n~ggas, even if they’re rich or broke
[chorus by dj emylash]:
if i no get money, na who i go call
(n0body, na money yab man oo)
(n0body, na money yab money oo)
when this life e dey pepper me, i put am on god
(no worries na money yab man ooo)
(no worries, na money yab man ooo)
so i put on my suit & tie
make everybody think say i dey feel alright
deep down am depressed
but e no make no different
i hustle every day and night
i no want no body wey go come to k!ll my vibe
life no get preset, i work so hard for the success
[rap 2 by erywon]:
if you know wetin i don face, you no go pray make i fail
still out here grinding and praying for god’s grace
sometimes feel like quitting is like i’m doing nonsense
but there’s beauty in the struggle so i count my blessings
[bridge by erywon]:
oh god you’re my creator
the only one i confide in
people expecting my fame o
please don’t put me to shame o
oh god you’re my creator
the only one i confide in
people expecting my fame o
please don’t put me to shame o
[chorus by dj emylash]:
if i no get money, na who i go call
(n0body, na money yab man oo)
(n0body, na money yab money oo)
when this life e dey pepper me, i put am on god
(no worries na money yab man ooo)
(no worries, na money yab man ooo)
so i put on my suit & tie
make everybody think say i dey feel alright
deep down am depressed
but e no make no different
i hustle every day and night
i no want no body wey go come to k!ll my vibe
life no get preset, i work so hard for the success
[bridge by erywon]:
oh god you’re my creator
the only one i confide in
people expecting my fame o
please don’t put me to shame o
oh god you’re my creator
the only one i confide in
people expecting my fame o
please don’t put me to shame o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu yung tat - flying
- lirik lagu dotty ontap - punk sux!
- lirik lagu crygothboy - look for my switchblade
- lirik lagu villforth - superhuman
- lirik lagu armani doc - mai mollare
- lirik lagu chief keef, soulja boy - say she luv me
- lirik lagu eraonee - fucktakt
- lirik lagu rapido - blablabla
- lirik lagu cardenales de nuevo león - aunque te rompan el alma
- lirik lagu sopor aeternus & the ensemble of shadows - the spell (2)