
lirik lagu erigga - around 9
[intro: erigga]
can you turn the volume up a bit in my headphones?
(i swear)
yeah, that’s nice
(omo na to tie…) it’s erigga paper boy
(like say na to tie one big fela for this jam on, you no understand?)
how come be na?
wahala (their mind dey, around 9)
yeah
[verse 1: erigga]
i come this life around 9
first igbo when i drag na around 9
lost two of my best friends around 9
na for chevron dem pr~nounce am dead a round nine
first head when i get na around 9
my whole life don dey start to bend around 9
the only news we dey believe na around 9
nta my mama don dey house around 9
he dey come that uncompleted building around 9
before e jump two seconds we don surround 9
be like film i wish you dey there around 9
small children all of us go dey around 9
we don dey worry the community around 9
we don smoke, sag, go school around 9
sat~rday no level jump the fence around 9
first handcuff dem put for my hand na around 9
[chorus: great adamz]
oooh around 9
oh around 9
oh around 9
[verse 2: 2]
the first time i see magistrate na around 9
the next day i dey court case dey start around 9
the trauma no too much for me to see around 9
but no be big decision for pikin around 9
f~ck the world n0body love me so around 9
i don dey hustla market dey finish around nine
without money i know how them treat me around 9
na why i dey grind from morning till around 9
dem k!ll my guy i wish he no comot around 9
e for still dey here but he kele say around 9
you fit dey come police no dey dey around 9
area dey hot i know am e must dey with one nine
funny enough i wrote motivation around 9
coincidently this jam too na around 9
sorry say i build this whole song around 9
e no go make sense if i no drop am too around 9
i swear
the kind of crazy things that happen around 9 right
around 9 police don carry their hilux come
with full light dey spray bullet dey fall for zine
around 9 mama no know where e dey monkey tail
monkey tail back of church kele dey suck he stick
all this your wado wado i do am around 9
who you feel say she dey talk to around 9?
put you on hold we book uber around 9
x people go see story talk around 9
[chorus: great adamz]
this little light at mine
i’m gonna let it shine
[outro: erigga]
even 8:30 na around 9
(i swear to god)
crazy mehn
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu pepyth - top floor
- lirik lagu kapo - medicina (part. lioh fiah)
- lirik lagu boorizz - goatika
- lirik lagu mike brokeasf - blackout
- lirik lagu gas street music - king of hope
- lirik lagu zlatko golubović - živim da bih živeo
- lirik lagu thanos112 - какой nm? (what nm?)
- lirik lagu tmdistant - all i know is...i'd go blind for you
- lirik lagu irottedd - агония
- lirik lagu phuneral - tt04emy cyku he luv syrop?