lirik lagu erah gunz - hands up
hands up
hmmmmm
yeahhhhh
you no understand
yeahhhh
yo listen up
i no come here to form lyrics and rhymes, i come to tell you what happening in the street, i come here to tell you whats still happening in the street because seriously, seriously
the street is real
as transformer blow for area no gen to put on
na bread and beans boys dey chop dey form glutton
baruwa boys no dey ever do buyday (birthday)
because we dey hustle, everyday by day
okpokason, bobby x, material, collins (rip), fricky j blite and prince nase
all these ones,. dem be baddos
all these ones i say dem be psychos
jack of all trade
but yet boys just dey master all
chei na dance, chei na rap abi na football
chei na kush abi na gee huh ?
everyday we dey chill for havanna, every evening iya shina
who dey carry chest for street su sen yin
abi ogboni ogbeni jor susenyin
i used to fall for this lady gbemi, because she sweeps me off my feet like say dem gbemi soke
hey, don’t fret its okay
forget gucci we look real good in ok
and this other chick, her name na jaquine
she take me as a king, i treat am like my queen
i found love, lost love without making love
abeg bone love
lets talk money jor
i be the oldest man for street dem dey call me methuselah
everyday boys dey listen to dagrin and to fela
na school fees boys dey carry play tete
the remaining change we dey give okpo to take plait hair
huh huh…. to take plait hair
hook
put your hands up
if you dey for street
put your hands up
no dey form ajebo for me mehn
no dey form ajebo for me (repeats)
verse2
it pains me that i lie to you when you tell the truth
i have been a bad boy, a real bad boy
i gat a s-xy future and an ugly past
i either make this money quick or i make am fast
i found jesus now, i dey pay my t-the
food don yaapa now, but no apetiite
because we be stakeholders for kasepreko
and we dey kush till we dry like alinko
hooks follows
verse 3
pikin wey say him mama no go sleep, you know the rest
everyday ontop system boys no dey rest
mumcy go dey hala ”ahan una no dey rest”
but we don’t believe in ”do your best and leave the rest”
determination, na the matter
if you no make am guy, na your matter
see as dem dey bow as the star comes
i put my haters out of connection like starcomms
hooks follows
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu rita lee - cartão postal
- lirik lagu rocket gang - powerpuff
- lirik lagu bro7her - dead
- lirik lagu plumière - 23
- lirik lagu dotman - afro girl
- lirik lagu john kongos - great white lady
- lirik lagu bones - brothers
- lirik lagu srbuk - yete karogh es
- lirik lagu ps (zone 2) - voice of the streets freestyle
- lirik lagu selton - stella rossa