lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu enegee - ijeoma

Loading...

ijoma
(ijeoma ohhh)
wetin u do me e no normal
(normal normal oh)
no loud am
i go make your body come for the conner
the kind of love w i get for u
i fit even talk am for my interview
baby no april fool
kele what am seeing is the point of view

baby asamwa, utimina
girl u steal my heart
shey be u be criminal
baby asamwa, utimina
girl u steal my heart
shey be u be criminal

baby asamwa, utimina
girl u steal my heart
shey be u be criminal
baby asamwa, utimina
girl u steal my heart
shey be u be criminal

help me find my ijeoma for mе
ijeoma oo
help me find my ijеoma for
ijeoma o o o
help me find my ijeoma for me
cus me i no go gree
i go calli police for all of u
all of u wey wor wor

what i do , what i do
this kele wan dey play
and the way she come dey bounce on me
she want to come display
i told her that this love story
nothing but na game
na game , na game a a
and they way she come dey bounce on
the kele draw my energy, my energy
this thing no be chemistry she play with me
utimina wan to kee me somebody call the popo

baby asamwa, utimina
girl u steal my heart
shey be u be criminal
baby asamwa, utimina
girl u steal my heart
shey be u be criminal
baby asamwa, utimina
girl u steal my heart
shey be u be criminal
baby asamwa, utimina
girl u steal my heart
shey be u be criminal

help me find my ijeoma for me
ijeoma oo
help me find my ijeoma for
ijeoma o o o
help me find my ijeoma for me
cus me i no go gree
i go calli police for all of u
all of u wey wor wor


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...