lirik lagu emojichat - shenkes
wanna go back to the time i dey play ten~ten and dey do suwe (tinko tinko)
make i go back to the time my mama still dey buy me
christmas boxer and singlet (shirt na polo)
and when dey ask me ” what is love” what is love
february 14 (easy)
na small pikin, wetin i know
wetin i know
i no know nothing (baby)
lemme do what you want, when you need what you want
go give you what you want, when you need
cus i fit swear testify you are different from other girls in my life when i don meet
lemme know what you want, when you need what you want
go give you what you want, when you need
cus i fit swear testify you arе different from other girls in my lifе when i don meet (oh no)
my baby shenkes, shenkes
loving you dey me easy
you get all the package but you no come with stress
dey feel at ease, i dey free myself
my baby shenkes, shenkes
loving you dey me easy
i hope say when i f~ck up, you no go leave me
you go forgive, shey you fit forget

Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kyle lux - nebula
- lirik lagu kevv port - días eternos
- lirik lagu tina ivanović - ko rano poludi
- lirik lagu rich mavoko - niwahi
- lirik lagu pre$i (the don) - showoff
- lirik lagu william (fin) - champagne sippa
- lirik lagu notyourdad - thots & prayers
- lirik lagu jarabe de palo - que bueno (versión 50 palos)
- lirik lagu next - butta love (radio edit)
- lirik lagu jak tripper - other channels