lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu emi  c - raba

Loading...

see eveyday i dey work and pray for the raba
eledumare pour the oil for me head, cuz i don taya… to dey suffa
e no go bad if i get the money like dangote and adeleke

oluwa shine your light on me, cuz i won dey ok

see baba god bless me, make my enemies dey wonder
anybody wey won try to off my light, oluwa strike am with tunda
no food for lazy man oh, that’s why i’m steady on my grind

see i go dey ok. me i go dey ok
this year i go dey ok. my family go dey ok, my fans go dey ok. oh na

dem go say
dem go talk say na blood money oh
but everyday
as i dey work i dey pray for grace
eledumare show me the way(ami oh)
eledumare bless e my 10 fingers
cuz i no go like to go ashtray oh(ami oh)
eledumare kolubamishe oh. oyeah. that’s why me say


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...