
lirik lagu elestee - space
[intro]
[?]
[chorus: elestee]
said i keep it on me like a militant
rough up anybody wey no give me my way
open sesame say make them give me chance
vava~vava voom make them give me my sp~ce
gimme my, gimme my
gimme my, gimme my sp~ce
gimme my, gimme my
vava~vava voom make them give me my sp~ce
gimme my
[verse 1: elestee]
money that you owe me
after money talk we knack the kpoli
i′m serious bout my business and you know this
speeding past the vet likе what a novice
richer than my ancestors, i’m focusеd
i′ll never get below this
higher, higher right until die, i’ll keep on floating
gravity don’t know me so she sure as h~ll can′t hold me
sure as h~ll can′t hold me
standing on my business never folding
give it up for me and all this motion
[chorus: elestee]
keep it on me like a militant
rough up anybody wey no give me my way
open sesame say make them give me chance
vava~vava voom make them give me my sp~ce
gimme my
[verse 2: piego]
comot for road o, biko puor nuzor lo lo
make i no go konk your moro~moro your scodo
the thing you talk o, you go back am up olo
you know my men dem mount osakpolo and igodo
oganigwe, oganigwe, oganigwe le
ngbenine my men dem ruth out them go jewe
aye po gan omo plenty sp~ce dey
no go leke, leke, leke for our terrain
oganigwe, oganigwe oganigwe le
ngbenine my men dem ruth out them go jewe
aye po gan omo plenty sp~ce dey
no go leke, leke, leke for our terrain
[chorus: elestee, piego & knowledge]
keep it on me like a militant (oh, no, no, no, no)
rough up anybody wey no give me my way (hey)
open sesame say make them give me chance (comot body, eish)
vava~vava voom make them give me my sp~ce (hey, kpos)
gimme my
[verse 3: knowledge]
tell them make them jazz up
throw way salama before them lap us
all these mango tree wey dey play catch up
match anybody wey dey baff up (match am)
if i dread your sheriff abobbi forget about before we knack shot
no go dey, no go dey price market wey you no fit buy
me i no fit lie see manchi wey i no fit sly
when e reach to keep am 100 me i no see skye
i dey fight for my life abruh my spirit no fit die (at all)
moving like a militant
n0body goes, n0body fox like vivica
biko oginikwa my cigar no get filter
before we get spiritual
tell them make them give me my sp~ce or we go get physical
[chorus: elestee]
keep it on me like a militant
rough up anybody wey no give me my way
open sesame say make them give me chance
vava~vava voom make them give me my sp~ce
gimme my, gimme my
gimme my, gimme my sp~ce
gimme my, gimme my
vava~vava voom make them give me my sp~ce
gimme my
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ben reneer - orange avenue (live at byu radio, provo ut, 2019)
- lirik lagu kai endly - fucking hell
- lirik lagu blunt bitch - red lights
- lirik lagu me lost me - the oldest trees hold the earth
- lirik lagu jill sobule - dreamtime
- lirik lagu jay montana - fancy
- lirik lagu nnnaoxp - second deal
- lirik lagu elnur məmmədov - nazilə
- lirik lagu fivefingersnoah - overkill
- lirik lagu haarp cord - mâncători