
lirik lagu eldee the don - category
am a big boy mi o humble oh
stay in the place ma fumble oh
wetin you dey yan to n munble oh
ma fun n’ ifoti wa tumble oh
you no dey look face ni
i won know shey you dey craze ni
you, you, you don’t know your place ni
abi u won chop disgrace niiii
owo yapa o yapa for everybody
ona yapa o yapa eh eh everybody can flex
omo yapa won yapa for everybody
aiye yapa o yapa o yapa
me and you no dey for the same
category category
me and you no share the same life story
life story
because emi nj’aye, j’aye loo
mo na’wo ,na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
emi ma n j’aye, j’aye loo
mo na’wo, na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
as you see me so
no be today i begin dey flow
ee don tey wey i don dey singy so
from amature na him i turn to pro
i turn to pro i don dey hustle oh
lagos to london to mexico
i dey s’ise kiri and collect my dough
dats why i fit to joloff dey go
joloff dey go ooo
owo yapa o yapa for everybody
ona yapa o yapa eh eh everybody can flex
omo yapa won yapa for everybody
aiye yapa o yapa o yapa
me and you no dey for the same
category category
me and you no share the same life story
life story
because emi nj’aye, j’aye loo
mo na’wo ,na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
emi ma n j’aye, j’aye loo
mo na’wo, na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
owo yapa o yapa for everybody
ona yapa o yapa eh eh everybody can flex
omo yapa won yapa for everybody
aiye yapa o yapa o yapa
me and you no dey for the same
category category
me and you no share the same life story
life story
because emi nj’aye, j’aye loo
mo na’wo ,na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
emi ma n j’aye, j’aye loo
mo na’wo, na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
eh eh eh eh eh (2x)
me and you no dey for the same
category category
me and you no share the same life story
life story
because emi nj’aye, j’aye loo
mo na’wo ,na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
emi ma n j’aye, j’aye loo
mo na’wo, na’wo loo
mo n shayo, shayo loo
mo de le sh’omo, sh’omo loo
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu yung cart - wocky slush
- lirik lagu solji (exid) - i'll close your eyes (눈감아 줄게요) [sol ji version]
- lirik lagu franchise the rapper - sacrifice
- lirik lagu pajak - srce
- lirik lagu headband andy - passion
- lirik lagu dječaci - funta
- lirik lagu maroon 5 - she will be loved (live acoustic version)
- lirik lagu ksuke - power storm
- lirik lagu wiz khalifa - personal party
- lirik lagu молодой затон, og samogon - напасник (napasnik)