
lirik lagu ehizdans - asake - why love (
Loading...
(asake) [chorus]
my types (sabi girl)
perfect size (you’re the one)
rora ma whine (se’badi lo)
why love? why love? why love?
(ehizdans) shey na me wey gree for you?
now you turn me to mumu
all the things i do for you
still you wan dey move like ghost, eyy
i give you my time, give you my soul
give you my mind, carry my load
why you wan run, why you wan go?
na so dem dey play with love, i know
omo, me i don tire for
feelings wey dey burn like fire
oh baby, no yawa
if e be game, no drama
say, gimme one time, one time
body soft like fine wine
you dey burst my medulla
(asake & ehizdans) chorus: but why love? why love? why love?
[outro]
abia, umuahia
okay, dey play
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu toko! - carta de miguel
- lirik lagu lucking - desahogo personal
- lirik lagu سميرة سعيد - bitakat hob (بطاقة حب) - samira said
- lirik lagu voda fuji - light green
- lirik lagu nan traisombud - overthink
- lirik lagu romgor - demon seated
- lirik lagu tricky - ponderosa (ultramagnetic's ghetto funk remix)
- lirik lagu tokimade - ワイヤーフレーム (wireframe)
- lirik lagu $weet-t - boy & cain
- lirik lagu remy bond - go back