lirik lagu egypt 80 feat. seun kuti - african problems
african problems
too much to talk about
african problems
too much to think about
african problems
too much to sing about
african problems
too much to shout about
but i must talk am
i go dey sing am
i go dey shout am
make dem dey hear am
i go dey sing am
i go dey talk am
i must shout am
make dem dey hear am
i must try to teach the people a new mentality
make dem appreciate africa’s superiority
make dem know say no be so things suppose to be
na leader dey put us for this mediocrity
take away our peace and liberty
leave us to leave in endless pain and poverty
we no understand this their government policy
we dey sell us into second slavery
make you help me ask them brother
why we no get food chop
make you help me ask them sister
why we no get houses to stay
salute my brother wey dey die
die for the future of africa
salute my brother wey dey fight
fight for the future of africa
unless we start to
thinky thinky
think of tomorrow
thinky thinky
fight for the future
fighty fighty
fight for tomorrow
fighty fighty
them won sell us away
thinky thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty
them won sell us away
thinky thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty
i must try to teach the people a new mentality
make dem appreciate africa’s superiority
make dem know say no be so things suppose to be
na leader dey put us for this mediocrity
take away our peace and liberty
leave us to leave in endless pain and poverty
we no understand this their government policy
we dey sell us into second slavery
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu unaffiliated & madsquad - haytion
- lirik lagu lny-tnz, ruthless & jebroer - paranoia
- lirik lagu bat city rhythm - honey
- lirik lagu various artists - pista (sono il camionista)
- lirik lagu ze esatek! - ibuprofeno goizak
- lirik lagu paul de leeuw - live symphonica in rosso 2007
- lirik lagu ne-yo feat. peedi peedi - stay
- lirik lagu no doubt - don't speak
- lirik lagu xivus - who knows?
- lirik lagu tom swoon feat. swanky tunes - last goodbye